CBN deny plan to shutdown financial transactionsWia dis foto come from, Getty Images9 minutes wey don passDi naira redesign don cause plenty confusion since di implementation start for December 2022. Di confusion no be sake of say di Central Bank of Nigeria (CBN) wey introduce am no sabi wetin dem dey do. Plan to shutdown financial transactionAs Nigerians dey battle wit transactions via bank applications and POS systems tori begin spread say a CBN make am dey do like dat. On Wednesday CBN come out to say di tori na fake. Rasheed Bolarinwa for statement on Wednesday say truth no dey di tori say Banks go shutdown from Thursday till afta di election.
Continue reading...